1. The oldest continuously standing tree on Earth is nearly 5000 years old-about the same age as the pyramids of Egypt.
2. Messages from your brain travel along your nerves at up to 200 miles per hour (322km).
3. A sneeze travels 100 miles per hour (161km).
4. The world's biggest flower-found in the Indonesian rain forest-can grow wider than a car tire.
5. Cockroaches can survive underwater for up to 30 minutes and they stay alive for about 7 days after they are squashed.(they actually die of starvation).
55 comments:
What???? Are u saying squashed roaches
Stay alive Fϑя 7days??? spookey.
Gosh i hate them roaches and now i hate
them even more.
ikr..... y were dey even created?
my own is that these things are aliens...simple..
they are not aliens @ andrew. What do you know? All you hater's of cockroaches better find them and eat them cos' dey are highly proteinous
protein kwa! not only protein...mtcheeeewww
andrew go to google and check. Na so you bush reach. You no knw say d tin go dey nutrition you
una dey fear cockroach.. Lol.. Grace go and learn how to talk abeg. U dey disgrace pigin
Pls pls pls Amanda fans, dis one no be
joke o. Wetin be proteinous with roaches.
Who dey eat what. Are u from Mars???
grace! ehhhhhhh...... gbagaun!..lwkmd....@ "d tin go dey nutrition you"
people make mistake @ andrew. Even you sef. U wan talk
make una respect una sef. U knw hu i b. I no be small girl oo. Andrew inbox me
who so ever that thinks we should eat for nutrition should first try it....... if you are still alive by tomorrow then I will try
ah ahhhh! grace.. no b so na... no dey form hook up for here joor. im taken...lol.. duhh
i no want you... Via ur pix make i see u sef
andrew and grace no b lover tins oooo
Andrew don turn hot cake Fϑя here? U
Andrew u go see where u go sleep this nite.
If u knock my door, na roach go open 4 u.
stella ho put ur mouth.. I tell u say we dey do lover tins.. Anonymous u dey lover andrew???
andrew na d sugar mummy wey u get abi.. Dey tlk say u done taken. Mtcheww..
ahhh. oti oh... grace.. park well oh.. b4 my madam release dog for u...I am taken nii...# tongue out...lol
grace!! grace!! grace!!..hmmmmm... y u dey get my time biko? ogini di? oya wait first,, make I even c wetin u resemble..
y u dey attack d stella sef if u no dey luv Andrew @ grace
u want make i send my picture... Na so u want me.. Your sugar mummy needs you oo... I bin dey wan sleep.. I go finish you tomorrow.. I go call my frends we go finish u
lwkmd...I dey wait u oh.. gather d whole national battalion come. I go finish u.
Na 3sum ni@ grace. Park well joor.....hungry mofo
@grace....abeg no send picture, we no want to de see tinz for our dreams abeg
na becos of cockrocach we dey argue for nite. Andrew take ur time sha. I fit finishd you o
no be u? grace of Africa.. goodmorning sha. hope u no c me for your dream oh.
hu b dis princess. Na u dey do 3sum
its not just the cockroach fact that's there now. People argue bout sumfin else
i don finish andrew.. Hin no fit tlk
are you sure you finisd Andrew??@ grace
grace andrew can come anytime from now oo
make hin come naw. He no get mouth to tlk
let me dm him to come for U
u know am. Na wa ooooo.. Andrew u dey get babes no b small. All of dem dey fite for u.make hin come na. Dm am
hmmm... so you dey miss me since? you dis grace...
I don show.. wetin u wan do?
whu dey miss u. Oga park well joor.. I dey wait for u. Shebi u tink say u get mouth
why u no via ur pix na
I dey wait make u via ur own first.. I get mouth ohh... be warned! lol
oya show say u get mouth na. I no fix via ma pix. U wan use me do ritual
u no 'fit' abi u no 'fix'? shey na u say make I via mine first.. so u b ritualist... oti oh....by their fruits we shall know them. I tink say u wan pack ur friends come b4?.. no make me start wit u oh... u dis girl...
na typos. I no dey gbagawn. Na tis useless fone wey i dey used. I no b ritualist ooo... See me see wahala. Andrew u dey crase. Dey dey see us na. They no wan tlk so u no go die. But this interent interesting sha. Amanda well done o
nna babe! u really need throway that ya phone...lol na 3310? lmao. this Amanda people go soon come pursue us from here oh.. they are cool sha.
u don dey like amanda too..haba.. Dem b 4 persons oo. U no read de profile. Dey no fit pursue us. Make i contact my gurl she go deal wit u
come! which kain witchcraft u dey manifest so? na wa oh... dem send u to me?...me I b wafy boi oh....I go slaughter u if u no take time..
andrew u no fit do anytin
peace whre u dey na.. Dis na d andrew o
ehhhh heenn! my crase pass ur crase and ur friends own combined oh....I dey wait una....
i dey here. Andrew make u take ur time. I no dey joke wit ma baby. Na ma wife b dis o
so u dey do "lover things?"...hmmmmm@ peace. grace na ur lez baby? hmmmmmmmmmmmmmm
una don run abi?..una for just say una need time to do una lover tins...instead of to quiet so.. smh
oya come enter me na... Come.. I knw say u wan f*** bfr.. Children fit dey view dis tin but u knw wetin i mean. Andrew take ur tym
calm down ooo
where is my andrew? Missn him oo
Post a Comment